Olamide & Rema – Mukulu Lyrics

Mukulu Lyrics By Olamide

Mukulu Lyrics
Mukulu Lyrics
  • Artist Olamide
  • Featured Rema
  • Title Mukulu
  • Album Unruly

You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, kununu, kununu, kununu, kununu, kununu
Day by day you de burst my bolo, bolo, oh
You got me like woah woah, woah, ahn
You feel am abi, hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing it dey make your leg it dey wiriri oh, it dey wiriri oh
Been a long time weh you see a real G
Weh go hold you down and know you off your feet
Ọmọtena I love you can’t you see
E be me weh de yan is not the Hennessy
The way you sangalow the other day
How’s a man gonna try n look the other way?
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to ṣalaye o
Ki lo fẹ? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbe mi de’bẹ mo ma le lulu bẹ
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the vin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na that one be the ghenghen
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, kununu, kununu, kununu, kununu, kununu
Day by day you de burst my bolo, bolo, oh
You got me like woah, woah, woah, ahn
You feel am abi, hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing it dey make your leg it dey wiriri oh, it dey wiriri oh
You go call me ole ajibole
The way i skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbe ọmọ lọ
Oya Abella danger with the tataṣe
This your body too spicy like ayamaṣe
Know you want something new and not the cliche
Oya Kashe come n defend your cachet
No do garaje
Ki lo fẹ? Girl I want to be there
The way I go de lay the pipe you go de fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbe mi de’bẹ mo ma le lulu bẹ
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the vin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on ur door na that one be the ghenghen
You sabi Wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, kununu, kununu, kununu, kununu, kununu
Day by day you de burst my bolo, bolo, oh
You got me like woah, woah, woah, ahn
You feel am abi, hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing it dey make your leg it dey wiriri oh, it dey wiriri oh

READ ALSO  Olamide – Luvaluvah Lyrics

Leave A Comment