Naana Lyrics By King Promise

Nananananana eh
Nananananana eh
Back for your love
Make I come back for your love
Back for your love
Make I come back for your love
How many songs were inspired by you?
How many tears were inspired by me?
How many nights wey you want forget and you never ever remember again?
How many times wey you done with this?
How many reasons you for leave but you stayed eeh?
But I′m good at doing just one thing and that thing is loving you
Say for your love I don't need no perfection
Girl, your love be my obsession
Make I tell you my confession oh baby oh
Say for your love I don′t need no perfection
Girl, your love be my obsession
Make I tell you my confession oh baby oh
Naana
Naana
Dem no born me well if I lose you o, you complete me oh
Naana
Naana oo
Wo ne m'akoma so adeɛ ne me bebiaa oo, you complete me oh
Say my love dey cause you damages uh-uh
But you still dey for me uh-uh
For you baby I go change my ways uh-uh
I go do am for you baby
Love dey cause you damages uh-uh
And you still dey for me uh-uh
For your loving I go change my ways uh-uh
They said I'm bad for you
I no be perfect but I try for you
You know you love the way I touch on you
Every gbɛkɛ I go do you good Naana
These girls got nothing on you
You be the screw to my spanner oo
Nobody else, you dey matter oo
Girl, only you be my matter oo
She be good girl but she bad to the boy
She give me sloppy toppy make I confuse oo
Awula mɔɔ tsui shi oha me o
Mɔɔ tsui shi oha me o
Mese she be good girl but she bad to the boy
She give me sloppy toppy make I confuse oo
Awula mɔɔ tsui shi
Mi kɛɛ mɔɔ tsui shi oha me ee