Ebuka Songs & Moses Bliss – New Generation Lyrics

New Generation Lyrics By Ebuka Songs

New Generation Lyrics
New Generation Lyrics
  • Artist Ebuka Songs
  • Featured Moses Bliss
  • Title New Generation
  • Album New Generation – EP

If you're for Jesus, let me hear you shout
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus

Fine girls wey love Jesus, people wey love
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey Love Jesus, people wey love Jesus
I am one of them, this anointing wey Jesus don set
E no go pass me by, e no go pass me at all o

I am one of them

I am among the number, wey go cause revival
We no go disembark until we see Jesus taking over

We no go disembark until we see Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
I am the solution to my generation today, I am the answer to my nation
I am the solution to my generation today, I am an answer to my nation
I am a solution to my generation today, I am an answer to my nation
I am a solution to my generation today, I am an answer to my nation
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus, people wey love Jesus
We're In a new generation, God is raising fine boys wey love Jesus
Fine girls wey love Jesus
I am among the number, wey go cause revival
We no go disembark until we see Jesus taking over
I am among the number, wey go cause revival
We no go disembark until we see Jesus taking over

READ ALSO  Moses Bliss – Anytime Anyday (Live) [feat. Manus Akpanke & Doris Joseph] Lyrics

Leave A Comment