NSNV Lyrics By Seyi Vibez

(It′s Phynest on the beat baby)
Bi mo ṣe n mi, lọla Oluwa ni
Blessings on blessings all over me
I don do many things ki n to ma kọrin (Ki n to ma kọ)
‘Cause every time I reason oh all I want is money
I′m never caught in a robbery
I don′t take what doesn’t belong to me
One man Mopol, ko dẹ si ẹlomi
Surprise succeed, make I no go Ceaser
When I check my time, I see say no time
I pray to Jah and I pray tight
But, mummy say “I go dey fine”
Mo maa n ranti even when I dey far
Mi dice still rollin′, Rolling Dollar
Current president go turn former
B’aye ṣe n yi, we dey change
Put some respect on my name
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez, ah-ah, yeah
Ma fi lọ mi, it′s not by force
I no see my sister, I con dey call
I con dey ask “Wetin dey sup?”
It’s a pity, my sister gone
2014, the boy started
We started the song, dem say “We no well”
Thank God today, e don dey make sense
Say na only Jah, the boy no dey fear
No tell somebody
′Cause somebody fit to kill person
Person no fit kill everybody
If Oluwa bless you, put am for your tummy, ah-yeah
When I check my time, I see say no time
I pray to Jah and I pray tight
But, mummy say “I go dey fine”
Mo maa n ranti even when I dey far
Mi dice still rollin’, Rolling Dollar
Current president go turn former
B’aye ṣe n yi, we dey change
Put some respect on my name
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez (Call my name)
No Seyi, no Vibez, ah-ah, yeah
(Aje on the mix)
(It′s Phynest on the beat baby)