Shatta Wale – Real Life Lyrics

Real Life Lyrics By Shatta Wale

Real Life Lyrics
Real Life Lyrics
  • Artist Shatta Wale
  • Title Real Life
  • Album Konekt

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
What sweet mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo make you no dey test me
Up in my hood it's deadly
And all my gyal dem sexy
Shey you get me ah ah ah
Me no really mind what dey say
I dey live my life everyday
I no geti time to waste
Unless you want to put my hand on your waist
I don waka go many place
Big boy Shatta Wale
I no dey move like that
If you dey move anyhow
Real life
This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make you talk to me nicely when you see me
Now I'm relaxing
Pon di beat man freelancing
The money dey for freestyling
Me ah king, me ah dynasty
Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
What sweet mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo make you no dey test me
Up in my hood it's deadly
And all my gyal dem sexy
Shey you get me ah ah ah
And I go anything wey dem say I no fit do o
Steady blowing up their mind and wi no get no pistol
And I no criticize
Me just wanna have the time of my life
Money wey I get no be super story
Real life
This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make you talk to me nicely when you see me
Now I'm relaxing
Pon di beat man freelancing
The money dey for freestyling
Me ah king, me ah dynasty
Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better than the money
What sweet mouth hurt a belly
See me I dey park in my Bentley
Omo make you no dey test me
Up in my hood it's deadly
And all my gyal dem sexy
Shey you get me ah ah ah
Erh
Get me ah ah ah
Shey you get me ah ah ah
Get me ah ah ah
Shey you get me ah ah

READ ALSO  Davido – One Thing Lyrics

Leave A Comment