Shatta Wale – RICHEST MAN IN BABYLON Lyrics

RICHEST MAN IN BABYLON Lyrics By Shatta Wale

RICHEST MAN IN BABYLON Lyrics
RICHEST MAN IN BABYLON Lyrics
  • Artist Shatta Wale
  • Title RICHEST MAN IN BABYLON
  • Album SAFA

As my mind dey burn like lava
Adey on my way to the Khaba
Adey Bolga see me adey reason
Yeah anor dey watch nobody DP
Only my computer we nor watch tv
Yeah anor go make hunger kill me
Kɛ ona mi millionaire more reasons
Star nor be everybody dey see me
Solash kɛ Salty kɛɛ amɛ shiii mi
Five months wɔ shɛle ko yaa bi bingi
See me adey do things wey ebi my business
Yeah you nor see the system killing us
What be our own dem never giving us
But we nor dey watch dema silliness
See dem dey watch we spend our millions
At de end of de day they dey call we criminals
Adabraka boy nobody go fi bully us
I want to be like SLG my godfather
Richest man in Babylon
We nor dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Richest man in Babylon
We nor dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Kwɛmɔ 12 o'clock we only wake up for the paper
Like spiritualist we dey conjure Jehovah
We go end well nothing here go be fatal
Atadeka wɔn driving kɛ ya Keta
Anor be nobody pikin
Don't give me pampers
Highly inflammable
Careful of my tankers
We taking out of the dark better thank us
Shatta Movement you know see full of Shattas
Onyɛɛɛ ojofoi kwɛmɔ lɛ alaŋta
From we di ghetto youth wan di answer
These days money be big matter
Who go teach we to go for the fat one
Come make everybody gather round
Juwaid teach me so I get de plan
We for unite oo hand in hand
Dem for dey mention your name in Bank
Richest man in Babylon
We nor dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Richest man in Babylon
We nor dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Adey Bolga see me adey reason
Yeah anor dey watch nobody DP
Only my computer we nor watch tv
Yeah anor go make hunger kill me
Kɛ ona mi millionaire more reasons
Star nor be everybody dey see me
Solash kɛ Salty kɛɛ amɛ shiii mi
Five months wɔ shɛle ko yaa bi bingi
See me adey do things wey ebi my business
Yeah you nor see the system killing us
What be our own dem never giving us
But we nor dey watch dema silliness
See dem dey watch we spend our millions
At de end of de day they dey call we criminals
Adabraka boy nobody go fi bully us
I want to be like SLG my godfather
Richest man in Babylon
We nor dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand
Richest man in Babylon
We nor dey gree like that
Richest man in Babylon
We dey do things we understand

READ ALSO  Naira Marley – Happy Lyrics (feat. Mayorkun)

Leave A Comment