Olamide – Rock Me Gentle Lyrics

Rock Me Gentle Lyrics By Olamide

Rock Me Gentle Lyrics
Rock Me Gentle Lyrics
  • Artist Olamide
  • Title Rock Me Gentle
  • Album Single

Se, say calabar

Eh, se calabar

Oṣe calabar

Rocking your calabash

Ah, king salama

Oge na calabar

Eh, man, you dey feel the malabar

Eh, I’m in a caravan

Shalom night, you dey win the harama

Nice and my gala, you feel the calabar

You be the shalom, you take the rhythm malabar

79, The king, you dey win the malabar

36, You dey win the malabar

Look at the calabar

High, low, shit, high

Yeah, oh, you be the high star

Seven, five, You be the five star

Calabar, calabar, you dey win the calabar

Bebe, bebe, you be the bebe

I need water, baby, you dey show me pepper

I dey salute your body, your body bebe

No do mi karashika, no do mi ten-ten

Ten-ten, ten-ten, that body ten-ten

That body tea, I need the pepper, my gas stay

Ehn, ehn, o tún ti gbé mi de’be

Na for Google map, I go to your home, baby

Solar energy my babe (Solar energy)

Wetin see your wey dey give me pange (Shupe, shuperu)

Na you be my shawty, ọmọge actually (Actually)

Rock me gentle and I go retaliate

Calabar, calabar, owo lo je kin calabar, calabar

But you dey make me marama, marama

The way you dey shimbaraba, baraba

O gbé mi de be Canada, Canada

O tún ṣi fun mi gbagada, gbagada

Ko mi bi NEPA akaba, akaba

Ọmọ I don shimbaraba, baraba

Ṣa ma lọ je ki n farapa

Wetin dey give you blood pressure? (Money)

READ ALSO  Olamide – Demons Lyrics (feat. Jackmillz)

Wetin dey give you insomnia? (Money)

Wetin dey give you headache?

Wey dey make your skin break out and you no go fit shout (Money)

Okay, wetin be big boy? (Money)

Wetin make you buy all of the big toys? (Money)

Hustle for dollar, hustle for Bitcoin (Money)

But anytime you see me, baby girl, you see (Money)

High ball, high ball (High ball)

Ọmọge, olomi high ball (High ball)

Give me space, for your heart o (High ball)

Gbegesi your full work tight o (High ball)

High ball, high ball (High ball)

Ws in the fucking chat o (High ball)

Ọmọge, your body bad o (High ball)

No be wash, she no be hypo (High ball)

Solar energy, my babe (Solar energy)

Wetin see your wey dey give me pange (Shupe, shuperu)

Na you be my shawty, ọmọge, actually

(Actually)

Rock me gentle and I go retaliate

Calabar, calabar, owo lo je kin calabar, calabar

But you dey make me marama, marama

The way you dey shimbaraba, baraba

O gbé mi de be Canada, Canada

O tún ṣi fun mi gbagada, gbagada

Ko mi bi NEPA akaba, akaba

Ọmọ I don shimbaraba, baraba

Ṣa ma lo je ki n farapa

Calabar, eh, calabar nga

Ah, it’s a banga

Calabar, calabar, calabar nga

Eh, you dey manda

Ja, you dey gbaga

Dem a ganje but dem no amba

You dey buy nigga pamba

Mana mana, bitch, abata pamba

(High ball)

Leave A Comment