TIFFANY Lyrics By ODUMODUBLVCK

[Intro: ODUMODUBLVCK]
Yeah
I fit hear myself abi?
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Tiffany, Tiffany
Tiffany, Tiffany, Tiffa—
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy I go run the Tiffany easily, I go smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people and e go make dem dey giggle o, e no far
ODUMODUBLVCK
Yeah, c’mon
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Anytime I look around, bad boys dey my side
Nobody dem no fit to [?]
Roof top, penthouse, which place I no sleep?
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy I go run the Tiffany easily, I go smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey bе say e too heavy for peoplе and e go make dem dey giggle o, e no far
[Verse 2: PsychoYP]
[?] covered in camo
[?] smoking like jago
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy I go run the Tiffany easily, I go smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go (Yeah) smoke igbo wey be say e too heavy for people and e go make dem dey giggle o, e no far