T.I BLAZE – Try Lyrics

Try Lyrics By T.I BLAZE

Try Lyrics
Try Lyrics
  • Artist T.I BLAZE
  • Title Try
  • Album The Fresh Prince Of Lagos – EP

I get many thing wey dey bother my mind (Bother my mind)
And if dem ask me, I tell them “brother, no mind oh” (No mind oh)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh
Na everybody get time oh
Been a long time on the road
Jẹjẹly cut my coat
I no fit give up, kept on tryin’ more shot for the goal
I don try, I don try
I no fit to stop to try ’til I get enough money forget about konji
No girl go love you if you no get this money, o ri mi pe mo jade tan
K’araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
O ri mi pe mo jade tan
K’araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri, ayy-ayy
I’m up all time
All on Jah
Ẹni to n w’owo ki n wa’ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God
I came from the street, no joy oh
Many men, six feet gone oh
No more sorrow, only joy oh
I don try, I don try
I no fit to stop to try ’til I get enough money forget about konji
No girl go love you if you no get this money, o ri mi pe mo jade tan
K’araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
O ri mi pe mo jade tan
K’araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri, ayy-ayy
Ri mi pe mo jade tan
K’araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah
O ri mi pe mo jade tan
K’araye ma lọ ri mi tan oh
Oju mi gan-an ti ri nnkan
Oju mi gan-an ti ri nnkan, yeah-yeah

READ ALSO  T.I BLAZE – Chop Am (Sped up) Lyrics

Leave A Comment