T.I BLAZE – Weed Lyrics

Weed Lyrics By T.I BLAZE

Weed Lyrics
Weed Lyrics
  • Artist T.I BLAZE
  • Title Weed
  • Album Shakur (Deluxe)

What do you mean?
I don’t know where am in
Smoking nature I’m in love with that tree
I love two sum sometimes I do the three
Street OT e no be school degree
So I decree, success inna mi life
Me no want trouble at all inna me yard
Roll one
Tie one
Pass to your jiggy make light am
Oh weed if e no good for your braina, quit
Mọjamọsa for another day ah, weed
If e no settle for your brain
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
Pididi pidi pada eh yaa (Weed)
Ganja brother wey carry inhaler (Oh quit)
Life na exam make I no fail am
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
Smoke some weed
It makes everything better
Be like medication, early morning ma fa mẹta
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating you know
You know o, wetin elderly see
Pikin no go see, even if e climb, on top apoti
I’m seeing everything, only bad energy, bad man no fit see
Smoke some weed
It makes everything better
Be like medication early morning ma fa mẹta
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating you know
You know o, wetin elderly see
Pikin no go see, even if e climb, on top apoti
I’m seeing everything, only bad energy, bad man no fit see
Ba mi yi bakky yẹn
Ehn, ma fi sira si
Ehn, o ya light ẹ, light ẹ, light ẹ, light ẹ, light ẹ
Pass ẹ koun gan-an light ẹ
O ya light ẹ, light ẹ, light ẹ
What do you mean?
I don’t know where am in
Smoking nature I’m in love with that tree
I love two sum sometimes I do the three
Street OT e no be school degree
So I decree, success inna mi life
Me no want trouble at all inna me yard
Roll one
Tie one
Pass to your jiggy make light am
Oh weed if e no good for your braina, quit
Mọjamọsa for another day ah, weed
If e no settle for your brain
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
Pididi pidi pada eh yaa (Weed)
Ganja brother wey carry inhaler (Oh quit)
Life na exam make I no fail am
Ma fa Colorado ko ma lọ ba wọn ṣile ya
Smoke some weed
It makes everything better
Be like medication, early morning ma fa mẹta
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating you know
You know o, wetin elderly see
Pikin no go see, even if e climb, on top apoti
I’m seeing everything, only bad energy, bad man no fit see
Smoke some weed
It makes everything better

READ ALSO  T.I BLAZE – Trenches Luv (Live) Lyrics

Leave A Comment