Believe Lyrics By King Promise

Only motive for my mind right now is just to get that money
I better chase this dream cos nobody go come chase am for me
As I start this thing dem no believe, but now they're looking for me
Wo bɛ brɛ
Ma **** nase kyerɛ ne sɛn?
I leave home, chase my dreams
My mama tell me take it easy, everything go align
Baba God go show his might
Some people disagreed
But thank God sɛ onipa nyɛ Nyame
They no go change my mind
I swear to God them no believe
I had to put it on my sleeve
Now everybody dem dey believe me
Oh yeah they believe me
I swear to God them no believe
I had to put it on my sleeve
Now everybody dem dey believe me
Oh yeah they believe me
I say by hook or crook if they like or not we go enter
E go better
Twɛn mmre pa na
Ɛbɛfa oh no
By hook or crook if they like or not we go enter
E go better
Twɛn mmre pa na
Ɛbɛfa oh no
Yeah
When I dey test, no be other man wey dey drink for me
When I dey stress, you no dey think for me
I put my life on this line
I'm a chosen one, it's divine
I make my feelings flow like a symphony
E no go stress when it's meant to be
I no dey force no vibe
Keep it real, on God, no be lie, yeah, yeah
Say kill 'em with the vibe
Mandem tell them, e no be lie
Drip so fly like I live in the sky
You know we stay high
Yeah yeah
Kill 'em with the vibe
Mandem tell them, e no be lie
Drip so fly like I live in the sky
You know we stay high
Yeah yeah
I leave home, chase my dreams
My mama tell me take it easy, everything go align
Baba God go show his might
Some people disagreed
But thank God sɛ onipa nyɛ Nyame
They no go change my mind
I swear to God them no believe
I had to put it on my sleeve
Now everybody dem dey believe me
Oh yeah they believe me
I swear to God them no believe
I had to put it on my sleeve
Now everybody dem dey believe me
Oh yeah they believe me
I say by hook or crook if they like or not we go enter
E go better
Twɛn mmre pa na
Ɛbɛfa oh no
By hook or crook if they like or not we go enter
E go better
Twɛn mmre pa na
Ɛbɛfa oh no
Oh no