Shatta Wale – Bend Over Lyrics

Bend Over Lyrics By Shatta Wale

Bend Over Lyrics
Bend Over Lyrics
  • Artist Shatta Wale
  • Title Bend Over
  • Album Reign

My lady, my lady oo my lady yeah (My lady)
Champion
Baby eyyy
You go make I dey feel free like holiday
Because of you baby I relocate oo
All for you, nothing I no go take oo
Lai, lai, lai, lai
Baby, me I no be like dem guys
Treat me right, all di time
Baby, I say your security tight
I no care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation)
Maybe you fit dey Sark Nation (Sark Nation)
You go love me oo, I go make you
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me 'cause I'm in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
Baby don't fear no, baby don't fear no oh-oh-oh-oh
Wɔ sɛ wɔbaa na noko, wɔ sɛ wɔbaa na noko oh-oh-oh-oh
Baby, this your love, be so interesting oh
If you say you love me, baby I love you
If I close my eyes, only you I dey see
Kɛ mayɛ han bo, don't bargain
Haani onu ko yɛ Willy Wonker yeh
Mi sumɔ eyɛ sɛkɛ mi, wɔ kɛ majey
Baby no be today wey I start parade
Millions, inna di bank
So baby, you no get problem oh
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me 'cause I'm in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
Baby eyyy
You go make I dey feel free like holiday
Because of you baby I relocate oo
All for you, nothing I no go take oo
Lai, lai, lai, lai
Baby, me I no be like dem guys
Treat me right, all di time
Baby, I say your security tight
I no care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation)
Maybe you fit dey Sark Nation (Sark Nation)
You go love me oo, I go make you
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me 'cause I'm in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me 'cause I'm in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)

READ ALSO  Bella Shmurda – Rush Lyrics

Leave A Comment