Shatta Wale – Don’t Baby My Baby Lyrics

Don't Baby My Baby Lyrics By Shatta Wale

Don't Baby My Baby Lyrics
Don't Baby My Baby Lyrics
  • Artist Shatta Wale
  • Title Don't Baby My Baby
  • Album Reign

Dem know
Seh mi ah da original dada
Shatta Wale
Shatta Movement yeah
Zylofon
Me I get dream, me I get hope ey
Like a tortoise dem say I be slow ey
But me I get different direction
Me I get different dimension
Shoutouts to my boys wey feeling okay
I say don't baby my baby
Say don't baby my baby
Don't baby my baby
Because my babe be my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
Mi ah di gyal Don Gorgon
Every gyal wan fi' log on
Every gyal wan fi' ride on, oh my gosh
Dem go deh follow me today and tomorrow
Me I get plenty chicks, I get my life, Shatta Wale
I no be ordinary, guy be my guy
See me show dem my kongo bongo style
Check my level my level reach man time
See how I dey party with my baby ey, yeah yeah
I say don't baby my baby
Say don't baby my baby
Don't baby my baby
Because my babe be my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
Mi ah di gyal Don Gorgon
Every gyal wan fi' log on
Every gyal wan fi' ride on, oh my gosh
Me I get dream, me I get hope ey
Like a tortoise dem say I be slow ey
But me I get different direction
Me I get different dimension
Shoutouts to my boys wey feeling okay
I say don't baby my baby
Say don't baby my baby
Don't baby my baby
Because my babe be my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
I say don't baby my baby
Say don't baby my baby
Don't baby my baby
Because my babe be my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby
Don't baby my baby
I say don't baby my baby

READ ALSO  MohBad – Omokomo Lyrics

Leave A Comment